NewStats: 3,264,482 , 8,183,858 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 09:36 AM 3sz27

6382y

Kalabari Women And Yoruba Women Which One Get Yanches ?? - Romance (2) - Nairaland 3v4g4l

Kalabari Women And Yoruba Women Which One Get Yanches ?? (14822 Views)

(4)

Go Down)

dollytino4real(f): 12:55pm On Aug 05, 2022
Patrioticbreed9:

Swears esp the ogoja and obudu ones.

But i prefer the efiks handsdown.

When it comes to being loyal and cultured cross rivers north is the closest we have to the hausas in south south but at the same time they can be primitive.
u dey talk of Hausa
Michelle70(m): 1:03pm On Aug 05, 2022
dollytino4real:
dat means u must know dat Abonnema market under the bridge
pulley market

once in four days market

1 Like

Patrioticbreed9(m): 1:15pm On Aug 05, 2022
dollytino4real:
say wetin dem get apart from to struggle for their ogorogoro draft playing husbands

Unfortunately this is the story of 90% of south south state excl edo.

Bayelsa have it worst! Around 6am you go see women with rainboot cement pan and shovel stand for road dey wait for contractors.

Majority of construction site na women mostly dey mix and carry cement.

I think Delta and Bayelsa are affected more sha.

Where is their husbands?
Under one tree with draft.

MAN A: emeka no mind nengi during saro wiwa days around em em 1856 if am not mistaken (mumu crowd go come dey shout prof! Prof!)

MAN B: wetin him do? Atleast asari share salt and your wife use am cook soup
(the remaining men go come dey shout: e don do! E don do! Make we continue our game! Bia papa boma and bari e be like una go come begin go o, una disturbance don do)

MAN A & B: oya we don here we no go talk again)

Same shit continue till the remaining 365 days finish.

8 Likes

Patrioticbreed9(m): 1:20pm On Aug 05, 2022
dollytino4real:
u dey talk of Hausa
They are cultured o..
A man with out two leg fit talk eim wife go kneel down!.
Husband be like demi god for north.
I even watch one clip wey hausa dwarf dey beat his full bodied wife. That is the peak of respect and they ed it.
Ma'abasi ehn i fit marry from their o grin

1 Like

dollytino4real(f): 2:51pm On Aug 05, 2022
Michelle70:
pulley market

once in four days market
my broda u sabi, na my hustling ground be dat n ayakwo market
Michelle70(m): 3:32pm On Aug 05, 2022
dollytino4real:
my broda u sabi, na my hustling ground be dat n ayakwo market
God is ur strength
dollytino4real(f): 4:00pm On Aug 05, 2022
Michelle70:
God is ur strength
na so my broda
GODPUNISHALABI: 5:50pm On Aug 05, 2022
Yoruba girls like this modella for bbn shape dey always make sense
lilvicky68(m): 6:53pm On Aug 05, 2022
Hmmmm... Yanches?? grin
dollytino4real(f): 7:09pm On Aug 05, 2022
lilvicky68:
Hmmmm... Yanches?? grin
yes na
lilvicky68(m): 7:11pm On Aug 05, 2022
dollytino4real:
yes na
I think bayelsa women gather kalabari women
EmiDon11: 7:16pm On Aug 05, 2022
Michelle70:
There is one girl in Abonnema in Kalabari weh i deh high, the babe gather shape kon tall die.

i don add her kpekus for my bucket list
i sight u bruh

ASAPFERG1: 7:17pm On Aug 05, 2022
Wtf is kalabari? undecided
EmiDon11: 7:18pm On Aug 05, 2022
Patrioticbreed9:

They are cultured o..

A man with out two leg fit talk eim wife go kneel down!.

Husband be like demi god for north.

I even watch one clip wey hausa dwarf dey beat his full bodied wife.
That is the peak of respect and they ed it.

Ma'abasi ehn i fit marry from their o grin
thats one of the reason i wan date or marry from north

Thier women gather respect like kilode!

1 Like 1 Share

Patrioticbreed9(m): 7:42pm On Aug 05, 2022
EmiDon11:
thats one of the reason i wan date or marry from north

Thier women gather respect like kilode!

Swearz..
Patrioticbreed9(m): 7:45pm On Aug 05, 2022
lilvicky68:
I think bayelsa women gather kalabari women
Hands down!.

1 Like

Patrioticbreed9(m): 7:47pm On Aug 05, 2022
ASAPFERG1:
Wtf is kalabari? undecided
An ijaw tribe in rivers.
CSTRR: 8:07pm On Aug 05, 2022
I will pay a visit to bayelsa with my friends.

1 Like

GreatBoss: 8:48pm On Aug 05, 2022
Kalabari is not a tribe. It's Ijaw.

1 Like

GreatBoss: 8:49pm On Aug 05, 2022
ASAPFERG1:
Wtf is kalabari? undecided

An Ijaw clan just like Ijebu is a Yoruba Clan.

1 Like

Thermodynamics(m): 8:49pm On Aug 05, 2022
dollytino4real:
igbo no Jon at all
If you reach Enugu and see Nyanch you go delete this post immediately.

2 Likes 1 Share

GreatBoss: 8:51pm On Aug 05, 2022
Thermodynamics:

If you reach Enugu and see Nyanch you go delete this post immediately.
Iv bleeped like 7 Igbo ladies. They are not only nyanchless but also not good in bed.

2 Likes

Orgasmgiver123(m): 9:11pm On Aug 05, 2022
Wait until you meet bayelsa women
Their own yansh is in another tertiary institution


Even people that have never traveled out of their sitting room are also contributing


Damn... nasty... I’m out of here

1 Like

ashawopikin(m): 9:13pm On Aug 05, 2022
Kalabari vs yoruba? E hard o, but kalabari for me, very big and most importantly, clean and dem no dey form

3 Likes 1 Share

dollytino4real(f): 10:44pm On Aug 05, 2022
Thermodynamics:

If you reach Enugu and see Nyanch you go delete this post immediately.
really
dollytino4real(f): 10:46pm On Aug 05, 2022
Orgasmgiver123:
Wait until you meet bayelsa women
Their own yansh is in another tertiary institution


Even people that have never traveled out of their sitting room are also contributing


Damn... nasty... I’m out of here
Na rivers people u go tell dat one, dem hate to travel far, rumuokoro to ola Na travel

2 Likes 1 Share

dollytino4real(f): 10:46pm On Aug 05, 2022
ashawopikin:
Kalabari vs yoruba? E hard o, but kalabari for me, very big and most importantly, clean and dem no dey form
voluminous yanchi
dollytino4real(f): 10:47pm On Aug 05, 2022
GreatBoss:

Iv bleeped like 7 Igbo ladies. They are not only nyanchless but also not good in bed.
u Don com o
dollytino4real(f): 10:50pm On Aug 05, 2022
lilvicky68:

I think bayelsa women gather kalabari women
bayelsa is full state but kalabari is just small clan in rivers

1 Like

Thermodynamics(m): 12:35am On Aug 06, 2022
dollytino4real:
really
No cap bro, the thing mad, na Enugu I go School, I confuse when I see waist. Destiny Etiko is from Enugu.
Wizywiz(m): 6:34am On Aug 06, 2022
dollytino4real:
bayelsa is full state but kalabari is just small clan in rivers
madam you from Kalabari?
dollytino4real(f): 6:56am On Aug 06, 2022
Wizywiz:
madam you from Kalabari?
yes but dey inside

Reply)

“lesbian” Photo Of Benue Girls Causes Social Media Uproar

(Go Up)

Sections: How To . 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.