NewStats: 3,263,859 , 8,181,630 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 10:22 AM 411356382y |
Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 (138801 Views)
Bukolaberry(f): 10:30pm On Mar 25, 2022 |
i haf tire for super eagle, ghana una no win, anyway una try.
|
Dangrace01: 10:30pm On Mar 25, 2022 |
Omo bro
|
iykofias(m): 10:31pm On Mar 25, 2022 |
Simon Moses is trash
13 Likes 2 Shares |
MadamOk(f): 10:31pm On Mar 25, 2022 |
What is the update now I hope naija dey win Abeg light nor dey my area ![]() ![]() ![]() 1 Like |
Psady(m): 10:31pm On Mar 25, 2022 |
Vitamin17:A part of my heart says we shouldn't even qualify, see as our players dey play like who never smell European football, too many mistakes, I begin wonder if its same players that are based in Europe. 8 Likes 3 Shares |
Temi2468: 10:31pm On Mar 25, 2022 |
Angelfrost: This is the only logical comment I give a thumbs up. 3 Likes 2 Shares |
abulude: 10:31pm On Mar 25, 2022 |
We have boys that are skilled but we lack good game plan. Eguavoen is obviously not the Messiah.
13 Likes 1 Share |
Starzo: 10:31pm On Mar 25, 2022 |
mymadam:nothing like away goal...na goal difference now 14 Likes 1 Share |
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Nobody: 10:31pm On Mar 25, 2022 |
Oritna94: the mid without ndidi is confused poor ing poor buildups poor possession not pleasing to the eyes and heart abeg 15 Likes 2 Shares |
watchindelta(m): 10:32pm On Mar 25, 2022 |
These boys have no zeeeeee, make the match just finish na just they their mind, no spirit of winning the game. From the Midfielders to the attackers ummm nawaho !
3 Likes 1 Share |
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Nobody: 10:32pm On Mar 25, 2022 |
Ghana and Nigeria have no business playing in the World Cup, useless teams.
12 Likes 3 Shares |
GH4Life: 10:32pm On Mar 25, 2022 |
Badbunny: That is what your people said before good first leg. Ghana still has the advantage — for any goal that the Black Stars scores in Abuja, the "Super" Eagles would have to score two to win — away goal rule. 2 Likes 3 Shares |
GoooodHardDick: 10:32pm On Mar 25, 2022 |
Apart from me. Who else regretted wasting his time watching this stupid match by the stupid chicken eagles? ![]() ![]() 18 Likes 3 Shares |
Bukolaberry(f): 10:32pm On Mar 25, 2022 |
MadamOk:Mali 2- south africa 0 |
mymadam(m): 10:32pm On Mar 25, 2022 |
1 Like |
Goalnaldo(m): 10:32pm On Mar 25, 2022 |
Na to go open church remain for lol ![]() 6 Likes 1 Share |
OurSeun(m): 10:32pm On Mar 25, 2022 |
Cmanforall: We go destroy them here in nija 1 Like |
obonujoker(m): 10:32pm On Mar 25, 2022 |
Trashy teams....
3 Likes 1 Share |
jamace(m): 10:32pm On Mar 25, 2022 |
Remman:My friend, it is better to kill a snake outdoor than to allow it enter your room. 15 Likes 1 Share |
smile11s(m): 10:32pm On Mar 25, 2022 |
Cmanforall: Abeg no change am. We all know Wetin SE be. 1 Like |
Omengboji: 10:33pm On Mar 25, 2022 |
Eguavo should just go. No pattern at all. Even though we didn't win, let's play good football at least to please the ancestors
6 Likes 1 Share |
smile11s(m): 10:33pm On Mar 25, 2022 |
saintdeby: As naija no win so, make I keep my 50k |
webizone(m): 10:33pm On Mar 25, 2022 |
On my street. Man A: You no watch match? Man B: Wetin dem play? Man A: 0-0 Man B: Ah na d same thing nah. 7 Likes 1 Share |
optimusprime2(m): 10:33pm On Mar 25, 2022 |
lightlogger: My main problem with Chidera is lack of end product... basically that thing CR7 was doing as an 18 year old in man u, all tricks but no end/final product. 3 Likes 1 Share |
olatade(m): 10:33pm On Mar 25, 2022 |
It’s still this same shamble performance that’ll take place on Tuesday's return leg. We might just have a one or two moments of individual brilliance to maybe get the win we want, but we won’t be convincing 6 Likes 1 Share |
NobleSeed(m): 10:33pm On Mar 25, 2022 |
nobody seems to be condemning the poor pictch ![]() 2 Likes 1 Share |
Nigeria Vs Sudan: Afcon Qualifiers (3 - 1) On 15th October 2014
(Go Up)
Sections: How To . 16 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |