NewStats: 3,265,358 , 8,186,496 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 03:56 PM 383b4l6382y |
Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 (139034 Views)
giantstar: 9:35pm On Mar 25, 2022 |
Na goal I need shikena.
|
nickyj19: 9:35pm On Mar 25, 2022 |
Starberg:oshe Samson siasia ![]() 2 Likes |
blasterman(m): 9:35pm On Mar 25, 2022 |
Akwamkpuruamu: Na kelechi suppose commot but for who though. This is where Eguaveon go Bleep up. His tactical weakness |
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Nobody: 9:35pm On Mar 25, 2022 |
Goaaaal... Osimehn.
|
Aystarz: 9:35pm On Mar 25, 2022 |
Ghana na craze team but I believe Eguavoen woukd find a way to crack them in the second half. Amunike and Co would contribute to help him figure it out.
|
FuckHomophobes: 9:36pm On Mar 25, 2022 |
BabaIbo: Nah because light nor dey. Even me sef wey nor dey watch football on a normal. I had to come here today |
bigcee(m): 9:36pm On Mar 25, 2022 |
Phargbemmy:Is display resolution available on the app? Like 144p, 240p, 360p, 480p, 720p, 1080p |
ORLs: 9:36pm On Mar 25, 2022 |
Light don off for stadium ![]() ![]() severe power and connectivity issues have hit the stadium - to the extent that none of the broadcasters there have been able to get on air. |
JhimmySpark(m): 9:36pm On Mar 25, 2022 |
Ekaka1:Hopefully in the second half they put in a better performance.. 1 Like |
Kkk777: 9:36pm On Mar 25, 2022 |
DabELLs: Amen and Amen.. |
BabaO2: 9:36pm On Mar 25, 2022 |
QuinModah:How related? Balogun is a defender and very visible doing his job effectively, as at now, he's nigeria best rated, iheanacho has been anonymous up till now, abeg drop sentiment 2 Likes |
Walelavender(m): 9:36pm On Mar 25, 2022 |
Another xorner k8ck to Ghana...
|
Reference(m): 9:36pm On Mar 25, 2022 |
Such a poor quality match. Absolutely nothing to comment on. Just 22 mediocre players running around and wasting my time. 3 Likes |
lambsbread: 9:36pm On Mar 25, 2022 |
Una still get hope for this match? I can't believe Ghana will play us 63/37 in possession. I can't continue with this high BP journey with you guys. Make I go sleep
1 Like |
seunayantokun(m): 9:37pm On Mar 25, 2022 |
E be like say JuJu dey trouble these guys.
1 Like |
Olarewajub: 9:37pm On Mar 25, 2022 |
.
|
Enemyofpeace: 9:37pm On Mar 25, 2022 |
Why is Taribo West and Okocha not on the bench now? Kanu is tire already
|
helinues: 9:37pm On Mar 25, 2022 |
NAIJAilliterate: This one self no safe |
paito: 9:37pm On Mar 25, 2022 |
Which app is streaming it live
|
Parachoko: 9:38pm On Mar 25, 2022 |
This team no play anything at all.
|
rickdaking(m): 9:38pm On Mar 25, 2022 |
Even to score Kom hard.. watin dey worry this people..make dem no cut my ticket o ![]() ![]() |
Lightway49: 9:38pm On Mar 25, 2022 |
nice website
|
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Nobody: 9:39pm On Mar 25, 2022 |
DabELLs: 1 Like |
BabaIbo: 9:39pm On Mar 25, 2022 |
FuckHomophobes: That one dey, but bro no be everybody dey here because of power outage. Some are watching the game and at the same time on this thread. 1 Like |
wiseone28: 9:39pm On Mar 25, 2022 |
Enemyofpeace:Crack no good
|
Walelavender(m): 9:39pm On Mar 25, 2022 |
We should get our es right. That is very important Conceded another corner |
Wheezyblaq: 9:39pm On Mar 25, 2022 |
You said it all
|
komzy589(m): 9:39pm On Mar 25, 2022 |
Link pls
|
bellotaofeek: 9:39pm On Mar 25, 2022 |
What is their population ? Ghana bawo ![]() |
Ekpekus(m): 9:39pm On Mar 25, 2022 |
This team nor serious... playing nonsense... no ion, no drive, no hunger
|
Nigeria Vs Sudan: Afcon Qualifiers (3 - 1) On 15th October 2014
(Go Up)
Sections: How To . 15 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |