NewStats: 3,265,450 , 8,186,775 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 03:06 AM 2f5t6q6382y |
Whatsapp, Facebook And Instagram Are Down Globally! (67413 Views)
lilachiever(m): 5:49pm On Oct 04, 2021 |
Omooo, I don curse Airtel tire for here.
1 Like |
jericco1(m): 5:49pm On Oct 04, 2021 |
Thought it was my phone sef
|
Angelfrost(m): 5:49pm On Oct 04, 2021 |
Well, couldn't care... Social media is overrated these days.
|
Scottz: 5:50pm On Oct 04, 2021 |
Donpaper:what is life without internet now oo 4 Likes |
Habib101: 5:50pm On Oct 04, 2021 |
Speaking in business ,mark knows what's he's saying
1 Like |
ken6488(m): 5:50pm On Oct 04, 2021 |
Angelfrost:rest it is more than that now Do you know how many millions people are loosing now 4 Likes |
RevolverOcelot(m): 5:50pm On Oct 04, 2021 |
I've sent two messages on WhatsApp and both dey hang. Wetin dey sup?
2 Likes |
Muhylonaire007: 5:50pm On Oct 04, 2021 |
No wonder, I don restart my phone tire. Even till now ooo
|
eallstar: 5:50pm On Oct 04, 2021 |
Port to telegram and tiktok, no time to waste
|
americaninja1: 5:51pm On Oct 04, 2021 |
One intern don go write code weh Dey give synthax error
5 Likes |
rajiedreez: 5:51pm On Oct 04, 2021 |
Its high time these apps had a good competition
|
NotoriousBiggyS: 5:51pm On Oct 04, 2021 |
I noticed since
|
angelfallz(m): 5:51pm On Oct 04, 2021 |
I thought it was my network.
|
Kalazclint(m): 5:52pm On Oct 04, 2021 |
Let’s go to Crowwe ����
|
HalpyBee(f): 5:52pm On Oct 04, 2021 |
I thought it was my network until I tried browsing other platforms. I almost restarted my phone...lol 1 Like |
Quahl: 5:52pm On Oct 04, 2021 |
Telegram dey work sha
|
destinylordzy: 5:52pm On Oct 04, 2021 |
i thought it was my sub. i don even reboot my device samething
2 Likes |
am4truth(m): 5:52pm On Oct 04, 2021 |
Parmeeh: Don't worry... People said worst things than this during Noah's time but we all know what happened... You better give your life to Jesus instead of making noise on Nl 4 Likes |
Hardeysolution(m): 5:52pm On Oct 04, 2021 |
Ponzi scam. UltraSonicsXtra: |
Papa12(m): 5:53pm On Oct 04, 2021 |
No be lie
|
Re: Whatsapp, Facebook And Instagram Are Down Globally! by Nobody: 5:53pm On Oct 04, 2021 |
I come they wonder why my people never update status since and I suppose don get message. I come off my phone on am as I reach house so. As I send my guy message e hang. Na there I know say wahala don come. I run enter nairaland once cos I know say wetin they happen must they here
|
AbleGodDidIt(f): 5:53pm On Oct 04, 2021 |
Nawa ooo... No prior notice no nothing!!! And its almost over an hour fa ![]() Mark pity my online business restore connection as soon as possible ooooo |
teacherbim(f): 5:53pm On Oct 04, 2021 |
Dayotheeone:What do you expect from a false prophet ![]() 2 Likes |
Hausa(m): 5:53pm On Oct 04, 2021 |
Is twitter also down?
1 Like |
BlueTrybe(m): 5:54pm On Oct 04, 2021 |
I thought as much.
|
Rilwayne001: 5:54pm On Oct 04, 2021 |
Maybe the power house is on fire. Lol
1 Like |
MrBanner(m): 5:54pm On Oct 04, 2021 |
FalseProphet1: This guy, you're a menace ![]() ![]() ![]() 1 Like |
Teezy007: 5:54pm On Oct 04, 2021 |
I don on and off my network tire
|
Reason We All Say 'Hello' When Answering Phone Calls (Photo)
(Go Up)
Sections: How To . 19 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |